Wikimedia Foundation elections/2024/Announcement/Rules package review - short

This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation elections/2024/Announcement/Rules package review - short and the translation is 100% complete.

Review den comment for de 2024 Wikimedia Foundation Board of Trustees selection rules package top

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top.

Dear all,

We beg review den comment for de Wikimedia Foundation Board of Trustees selection rules package top from now til 29 October 2023. Na dem base de selection rules package for older versions top by de Elections Committee wey dem go use for de 2024 Board of Trustees selection insyd. Dey provide your comments now go help dem provide smoother, better Board selection process. More for de Meta-wiki page top.

Best,

Katie Chan
Chair for de Elections Committee