Wikimedia Foundation elections/2024/Announcement/Rules package review - dey close

This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation elections/2024/Announcement/Rules package review - closing and the translation is 100% complete.

Thank you for your comments for de 2024 Wikimedia Foundation Board of Trustees selection rules package top

You fi find dis message dem translate for additional languages insyd for Meta-wiki top.

Dear all,

Thank you to everybro wey review de Wikimedia Foundation Board of Trustees selection rules package. Your participation for de discussion insyd provide de Elections Committee plus de feedback dem dey hia make dem revise de rules package as dem need. Dem go provide more information as we get closer to de Board selection.

Best,

Katie Chan
Chair for de Elections Committee