Strategic Wikimedia Affiliates Network

This page is a translated version of the page Strategic Wikimedia Affiliates Network and the translation is 75% complete.
Outdated translations are marked like this.

De Strategic Wikimedia Affiliates Network (SWAN) be forum wey dey develop give all Wikimedia movement affiliates make dem share odeas for de Wikimedia 2030 strategy process top. E dey expand for de model for de All-Affiliates Brand Meeting make dem foster better community communication give de Movement Charter den Global Council.

  • All be welcam: You no dey need say you be affiliate make you participate for de calls insyd.
  • Dem go hold each monthly meeting for Sunday.
  • Der be Telegram group give chat wey dey go on.

Strategic Wikimedia Affiliates Network


Lightning talk wey dey introduce de Strategic Wikimedia Affiliates Network (SWAN) (2 minutes, 45 seconds)

July 2023 meeting

Currently we dey plan give de next meeting for Sunday, 2023-07-16.

Notes are at Strategic Wikimedia Affiliates Network/2023 07

Edit the notes after reviewing them! Thanks to everyone who joined!

Previous meetings

Spy de /Reports page.