Universal Code of Conduct/Coordinating Committee/Charter/Announcement - dey vote reminder

Last days make you vote for de Charter top give de Universal Code of Conduct Coordinating Committee

You fi find dis message dem translate go additional languages for Meta-wiki top. Please help translate to your language

Hello all,

I dey reach out to you today make I kai you say de voting period give de Universal Code of Conduct Coordinating Committee (U4C) charter go close for 2 February 2024. Community members fi cast dema vote den provide comments about de charter via SecurePoll. Dose of you wey voice your opinions during de development of de UCoC Enforcement Guidelines go find dis process familiar.

De current version of de Universal Code of Conduct Coordinating Committee charter dey Meta-wiki top plus translations be available.

Make you read de charter, go vote den share dis note plus odas for your community insyd.

De UCoC Project team dema behalf,