Universal Code of Conduct/Coordinating Committee/Election/2024/Announcement – results

Dey announce de first Universal Code of Conduct Coordinating Committee

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top. Please help translate to your language

Hello,

De scrutineers fini dey review de vote results. We dey follow up plus de results of de first Universal Code of Conduct Coordinating Committee (U4C) election.

We be please make we announce de following individuals as regional members of de U4C, wey go fulfill two-year term:

  • North America (USA den Canada)
    • [username]
  • Northern den Western Europe
    • [username]
  • Latin America den Caribbean
    • [username]
  • Central den East Europe - (CEE)
    • [username]
  • Sub-Saharan Africa
    • [username]
  • Middle East den North Africa
    • [username]
  • East, South East Asia den Pacific (ESEAP)
    • [username]
  • South Asia
    • [username]

Dem elect de following individuals make dem be community-at-large members of de U4C, wey dey fulfill one-year term:

  • [username]
  • [username]
  • [username]
  • [username]
  • [username]
  • [username]
  • [username]
  • [username]

We dey thank everybro again wey participate for dis process insyd den much appreciation to de candidates for your leadership den dedication to de Wikimedia movement den community.

Ova de next few weeks, de U4C go begin dey meet den plan de 2024-25 year make dem dey support de implementation den review of de UCoC den Enforcement Guidelines. Follow dema work for Meta-wiki top.

De UCoC Project team dema behalf,