This page is a translated version of the page HIGA and the translation is 100% complete.
Main pejParticipant-demWetin dem wan achieve


HIGA & Wikimedia projekt-dem mek sense as dem join hand promot free sabiness for plenti langwej, kip an spread heritej wey dey alive.

HIGA na di Gada Togeda of Yong Pipul wey dey Spik Langwej-dem wey dem Kari sey dem No Get Levo, wey dey hapun for Bask Kontri. Yie 2023 own na di 4th edition, wey hapun for Vitoria-Gasteiz. Next one dey shele for yie 2025.