Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Board voter email

This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Board voter email and the translation is 100% complete.

Make you cast your vote for de Wikimedia Foundation 2022 Board of Trustees elections inside

Dear $USERNAME,

We reach out to you sake of you be eligible voter for de 2022 elections inside sake of de Board of Trustees for de Wikimedia Foundation, wey dem just start.

De Wikimedia Foundation dey operate projects lyk $ACTIVEPROJECT wey Board of Trustees dem lead am, dem be de decision-making body give de Wikimedia Foundation. Make you learn more about de Board of Trustees.

Dis year two seats wey community vote go select. Six candidates wey dem comot all over de world dey run for dis seats. Learn more about the 2022 Board of Trustees Candidates.

Dis be why dem ask you den globally around 67,000 oda membas make you vote. Voting begin for 00:00 UTC August 23 den last til 23:59 UTC September 6. To vote, make you go [$SERVER/wiki/Special:SecurePoll/vote/Wikimedia_Foundation_Board_Elections_2022 SecurePoll on $ACTIVEPROJECT].

Read more information about this election.


Signed,

Movement Strategy den Governance Dem send dis message on behalf of de Elections Committee


Dem send dis mail to you sake of you register your email address plus de Wikimedia Foundation. You fi to comot your body from future election notifications, we beg add your user name to the Wikimedia No Mail List.

Plain text version

Dear $USERNAME,

We reach out to you sake of you be eligible voter for de 2022 elections inside sake of de Board of Trustees for de Wikimedia Foundation, wey dem just start.

De Wikimedia Foundation dey operate projects lyk $ACTIVEPROJECT wey Board of Trustees dem lead am, e be de decision-making body give de Wikimedia Foundation. You want learn more about de Board of Trustees:
<https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_Board_of_Trustees/Overview>

Dis year community vote go select two seats. Six candidates wey comot all ova de world go run for dis seats. You want learn more about de 2022 Board of Trustees Candidates: <https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_elections/2022/Candidates>

Dis be why dem ask you den globally around 67,000 oda membas make you vote. Voting begin for 00:00 UTC August 23 den last til 23:59 UTC September 6. To vote, make you go SecurePoll on $ACTIVEPROJECT <$SERVER/wiki/Special:SecurePoll/vote/Wikimedia_Foundation_Board_Elections_2022>

You fi read more info about dis election: <https://meta.wikimedia.org/wiki/Special:MyLanguage/Wikimedia_Foundation_elections/2022>

Signed,

Movement Strategy den Governance
Dem send dis message on behalf of de Elections Committee

Dem send dis mail to you sake of you register your email address plus de Wikimedia Foundation. You fi to comot your body from future election notifications, we beg make you add your username come de Wikimedia No Mail List
<https://meta.wikimedia.org/wiki/Wikimedia_nomail_list>.