Wikimedia Foundation elections/2022/Announcement/Dem dey announce de preliminary results for de 2022 Board of Trustees election Community Voting period

Dem dey announce de preliminary results for de 2022 Board of Trustees election Community Voting period

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top.

Hi everyone,

We dey thank everybro wey participate for de 2022 Board of Trustees election process inside. Your participation dey help seat de trustees de community dey seek for de Wikimedia Foundation Board of Trustees top.

Dis be de preliminary results for de 2022 Board of Trustees election:

You fi spy more info about de Results den Statistics for dis Board election.

De trustees plete dey review de election results den de trustees dem select wey dey plete thorough background check. Dem for plete dis in December.

Best,

Movement Strategy den Governance

Dem send dis message on behalf for de Board Selection Task Force den de Elections Committee