Wikimedia Foundation Legal department/2023 ToU updates

This page is a translated version of the page Wikimedia Foundation Legal department/2023 ToU updates and the translation is 40% complete.
Outdated translations are marked like this.
2023 Terms of Use updates

Wikimedia Foundation Legal Department dey organize sam feedback cycle plus community members so say dem go discuss how dem go fit update de Wikimedia Terms of Use from February 21 go April 24, 2023.

De Terms of Use (ToU) be de legal terms wey dey govern de use of websites wey Wikimedia Foundation dey host am.

As part of dis feedback cycle, de Legal Department go gather feedback from de communities for sam draft proposal top from February thru April. Dem go translate de draft go several languages insyd, wey we go accept feedback for any language insyd.