Talk:Wikipedians of Nigerian Pidgin
Latest comment: 1 year ago by Pingponging in topic Mek wi gro Naijá Wikipedia
Mek wi gro Naijá Wikipedia
editHelo my Naijá pipul,
I wan tel una abaut my grant proposal wey di topik na: Mek wi gro Naijá Wikipedia. E go swit my bele wel wel if una spot mi. Pingponging (talk) 07:48, 13 June 2023 (UTC)