Ghanaian Pidgin Wikimedians Community Event

Dis Be How We Dey Bring Wikipedia To Da Ghanaian Pidgin Wikimedians Community

Ghanaian Pidgin Wikimedians Community be group of Wikimedians wey be committed to work so say dem go develop, improve de Ghanaian Pidgin Wikipedia den other related Wikimedia projects wey dey de community inside. De community ein aim be say ego promote de use of Ghanaian Pidgin language related Wikimedia projects for various outreach efforts den support menez for Ghana inside sure say dem go contribute to de knowledge gap for Ghanaian Pidgin Language inside.

Chaw data dey show say 5 million menez dey speak Ghanaian Pidgin English for Ghana den beyond. De language be influenced by wona indigenous language wey dey express unity but stigma barb da langauge as we dey speak am especially among wona girliz. History dey show say colonization be rooted in de West African Pidgin English inside for dat time.

De digital space provide we opportunity wey we go fi develop den document da Ghanaian Pidgin Language for short stories, movies den songs inside. Dis be why we start da Pidgin Community sure say ego have impact for Ghana inside den beyond.

Wona Speakers edit

De speakers wey dem go come de event get experience for language inside, dem go talk plus we den show we on how we fi contribute for Wikipedia top.

En Name En Country En Language En Biography
 
Fui Can-Tamakloe
Ghana 🇬🇭 en, gpe, ga Antony Fui Can-Tamakloe be short story writer den poet. E co-author Made in Ghana: A Collection of Short Stories plus Rodney Assan. Ein stories san so appear for Kenkey for Ewes inside plus Other Very Short Stories, wey be anthology by Flash Fiction Ghana. den How To Say My County's Name, ebe Contemporary Ghanaian Writers' Series project. He publish ein works for online platforms top like Tampered Press. Afreada, Flash Fiction Ghana den da Garlic Project. He dey write for English den Ghanaian Pidgin inside.
 
Sadik Shahadu
Ghana 🇬🇭 ha, en, gpe Sadik Shahadu be certified Wikipedia trainer, researcher den social media manager for MHz Foundation den curationist.org. He be de Executive director way he san so be de Co-founder of da Dagbani Wikimedians User Group, wey be not-for-profit organization wey dey Ghana inside, den he sana so dey support da sixteen Mole-Dagbani languages for Wikipedia den en sister projects top.


He currently be de West African Indigenous Language Coordinnator for Art+Feminism wey he sana so be Steering committee member for de Wikimedia Language Diversity Hub. If we go outside Wikimedia, he dey serve on de advisory board for da UNESCO Open Education for a Better World Program, Mozilla Open Leader X Fellow, MozFest wrangler mentor den ambassador for Mozilla festival 2022

 
Amir Aharoni
Israel 🇮🇱 en, he, ru, ca Amir Aharoni be Language strategist for da Wikimedia Foundation inside. Since 2005 he dey edit for Wikipedia, Wikisource, Wiktionary den Wikibooks for Hebrew, English, Russian, Catalan den other languages inside.

Over de years he dey like dey do chaw things for languages inside like fonts, bidirectional text, language-related templates, translation, he san so dey report errors, tested language support for fresh features, den help Wikipedians wey want start fresh language.

Wona Registration edit

  • Abeg you fi register for dis event for dis side

Wona Time & Venue edit

  • Date – 7 January, 2023
  • Time – 9:00 am sharp
  • Venue - Accra Digital Center

Wona Partners edit