Wikimedia Foundation Community Affairs Committee/Procedure for Sibling Project Lifecycle/Invitation for feedback (MM)

Feedback dem invite for Procedure for Sibling Project Lifecycle top

You fi find dis message dem translate for additional languages inside for Meta-wiki top. Please help translate to your language
 

Dear community members,

De Community Affairs Committee (CAC) of de Wikimedia Foundation Board of Trustees dey invite you make you give feedback for draft Procedure for Sibling Project Lifecycle top. Dis draft Procedure dey outline steps den requirements dem propose for opening den closing Wikimedia Sibling Projects, wey dey aim make e ensure any freshly projects dem approve go be set up for success. Dis be separate from de procedures for opening anaa closing language versions of projects, wich de Language Committee anaa closing projects policy dey handle.

You fi find de details for dis page top, as well as de ways you fi give your feedback from today til de end of de day for June 23, 2024, anywer for Earth top.

You sanso fi share information about dis plus de interested project communities you dey job plus anaa support, wey you sanso fi help we translate de procedure into more languages, so say people fi join de discussions for dema own language insyd.

For behalf of de CAC,